Podchaser Logo
Home
How Una See Am Podcast

Femi and Maazi

How Una See Am Podcast

A weekly News, Politics, Education, Kids and Family podcast
 1 person rated this podcast
How Una See Am Podcast

Femi and Maazi

How Una See Am Podcast

Episodes
How Una See Am Podcast

Femi and Maazi

How Una See Am Podcast

A weekly News, Politics, Education, Kids and Family podcast
 1 person rated this podcast
Rate Podcast

Episodes of How Una See Am Podcast

Mark All
Search Episodes...
#SabiNation, today, we talk about those small small things wey we suppose dey do everyday to help us build the correct behaviour to achieve our goals.  #howunaseeampodcast   #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media p
#SabiNation, today, we talk about MUSIC, how we dey connect with music, how e take shape our emotions over di years, how music dey shape society and we finally put di argument about Grammys to rest with the help of DJA. 😊😇  #howunaseeampodcas
#SabiNation, today, we touchlight dis matter of keeping thinz wey we no really need or wey we no dey use again until di whole house go con be lik refuse dump 😊😇  #howunaseeampodcast   #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our so
#SabiNation, Happy New Year!!!... on #HUSAPodcast today, we reason some things wey we don take as normal but wen we look deeper, e wan com be lik sey na scam dem scam us. 😊😇  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go o
#SabiNation, on dis last episode for season 4, we wan thank una for all the comments, likes and shares wey una use take support us all thru di season.... we truly appreciate. We wish una a prosperous 2024 in advance 😊😇  #HowUnaSeeAmPodcast  #
#SabiNation, we watch the Netflix movie "Leave the world behind" bring out 5 things wey we learn but we no spoil the film so una go still fit watch and tell us wetin una learn too... #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fi
#SabiNation, today we talk about some African countries wey no like us and why! We also try reason wetin dey pepper dem for body 😂🤣🤭   #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms;Faceb
#SabiNation, today we sitdown with Yinka Isikalu, di ogbonge educator wey her work na to make sure sey all children around di world know book and get sense... She tell us how she dey do and how all di learners with dia mama and papa dey benefit
#SabiNation, Cancel Culture na somethin wey dey buzz upandan for social media so today we sey make we torchlight di mata and shine more light to di whole conversation #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our
#SabiNation, today we talk about weight gain, weight loss and everything between with our special guest Dr. Funmi Ojo #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am P
#SabiNation, one of the reasons why e simple talk dey easily turn to quarrel dis days na becos many of us don get Confirmation Bias and na dis mata we talk about today ...  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on to
#SabiNation, today we talk about HAPPINESS. Wetin dey make pipo happy and wetin dey make some pipo no dey eva happy? How we fit take arrange oursef to live happy life?...  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top
#SabiNation, today we talk about ENTITLEMENT. Why pipo dey get dat entitlement feeling, the negative ways wey entitlement dey impact our lives and relationship and wetin be the things we fit do to avoid being entitled.... Di mata plenty small..
#SabiNation, today we talk about STIGMA - how e take dey affect the society, areas wey e sitdown gidigba and how we fit take tackle di matter in order create a more compassionate society for all of us  ....   #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziT
#SabiNation, one constant thing for life na sey weda we like or not, we must talk to people...e fit be family, friends, our partner or children... sometimes di convo dey tuff as we fit no agree with each oda opinion, so today we discuss how we
#SabiNation, we don come again o, dis time we sey make we raise all dos red flags wey una dey ignore... #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Facebook: How Una See Am PodcastInstagra
#SabiNation, today we siddown with one of the toppest journalist for Africa to discuss him works and investigative journalism for dis age of strongmen politicians and fake news...  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziGuest Host: David HundeyinYou
#SabiNation, today, we torchlight di mata of body odor.... we discuss wetin dey cause am, how e dey affect dos of us wey just dey street dey mind our business, and how pipo wey dey carry dis body odor upandan go take prevent and manage am. #How
#SabiNation, today, we torchlight di many many danger wey hide inside sugar, dis sweet substance wey don take style creep enta all our diets. We discuss how e take dey affect our health, how di sugar industry dey  promote consumption, and we sh
#SabiNation, this month, we don focus all our talk on "The Child", we don talk about child abuse and child development; so on our Live Podcast, we wan discuss how to create ogbonge environment wey go protect our children and also dey friendly f
#SabiNation, to continue our discussion on The Child this month, today we talk about pikin development for young age; why e dey important and how parents fit gather put hand for dia pikin development, academically, mentally, emotionally, social
#SabiNation, this month of March, we wan talk about children and everthing wey concern dem... dis go be series of 3 episode and for di first episode we tak about child abuse.  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on
#SabiNation, as election dey come so, inside all the scarcity of cash and fuel... we sey make we remind oursef sey good education sef scarce, na why today we discuss di state of education for our country and wetin to expect from the incoming ad
#SabiNation, wen we dey grow up, dem teach us wetin monogamy mean, and the only poly wey we know na polygamy and polyandry... but as things con be for our society today, poly don plenty, and na di mata we talk about today. #HOwUnaSeeAmPodcast #
#SabiNation, we don come back for season 4 of una ogbonge podcast #HowUnaSeeAmPodcast with  #FemiAndMaazi.  Today we talk about maazi trip to naija, wetin he dey find upandan and wetin he see wen he dey motherland.To leave us message, you fit g
Rate

Join Podchaser to...

  • Rate podcasts and episodes
  • Follow podcasts and creators
  • Create podcast and episode lists
  • & much more

Unlock more with Podchaser Pro

  • Audience Insights
  • Contact Information
  • Demographics
  • Charts
  • Sponsor History
  • and More!
Pro Features