This na platform wey go change how we take they think as Nigerians so we go know wetin we get to use am well well for our own good. We go invite people who go talk true for Naija matter then give us solution wey no add government join. Na pidgin we go dey yan.
Show More
Creators & Guests
We don't know anything about the creators of this podcast yet. You can so they can be credited for this and other podcasts.